WAFCON 2026: Malawi Give Super Falcons Serious Wake-Up Call as Zambia Scatter Egypt 6-0
Super Falcons must win dia next WAFCON 2026 matches after Malawi shock dem and Zambia hammer Egypt 6-0. Find out wetin fit happen next—read the full story now.
Super Falcons dey target history for WAFCON and World Cup dream as CAF make tournament bigger
Super Falcons dey target record-breaking 11th WAFCON title for Morocco. Follow Nigeria journey, fixtures and World Cup battle for Africa biggest women football tournament.
Portugal Waya Super Eagles as Akor Adams Score and Alex Iwobi Enter 100 Caps Club
Portugal wire Super Eagles 2-1 even as Akor Adams score and Alex Iwobi enter 100 caps club. Oya click here see how the match waka!
‘My Dream Don Come True’ — Joy Omewa Dey Jolly as Her Two Goals Help Super Falcons Wack Senegal 3-0
Joy Omewa dey jolly say her dream don come true after her two goals help Super Falcons beat Senegal 3-0. See how Nigeria take collect the win.
Nigeria 3-0 Senegal: Joy Omewa wire two goals, Oshoala score as Super Falcons enjoy better win
Super Falcons don show Senegal pepper! Check out how Nigeria take wire dem back-to-back ahead of 2026 Wafcon. Click here read the full tori!
Poland block Super Eagles win as Terem Moffi and Paul Onuachu show working inside hot match
Super Eagles block Poland or dem clear dem? See the wild VAR drama and Eric Chelle 7-man gamble. Read the full gist now!
Super Eagles don retain Unity Cup as Alhassan Yusuf scatter Jamaica plan to pay back
See how Super Eagles carry the Unity Cup again! Jamaica no see space stop dem at all. Read the full match gbedu and see how the goals enter!
Femi Azeez Steal di Show, Score Two Goals as Super Eagles Stroll Enter Unity Cup Final
Super Eagles vs Zimbabwe match end with better win for Nigeria as Femi Azeez show dem level with two goals. See how Nigeria take waka enter the Unity Cup final.
2025/2026 Third Term Academic Calendar: Rivers Govt Don Drop School Resumption Date
Rivers State school resumption date for third term don drop. See when schools go reopen and wetin parents must know. Click to read full update.
Super Eagles allow Jordan chop draw, Emmanuel Fernandez score and Alex Iwobi collect red card
Super Eagles draw with Jordan as Fernandez score and Iwobi collect red card. See how Nigeria lose control as the match end—read the full tori here.
Stay connected