Joy Omewa Still Dey Burst Net as Fortuna Hjørring Scatter Breidablik for Europa Cup
Super Falcons striker Joy Omewa don score again as Fortuna Hjørring knack Breidablik 1–0 for Europa Cup. Come see how the Naija babe take extend her hot scoring form wey no wan cool!