Terem Moffi magic no reach as FC Porto chop last-minute dagger vs Famalicão
Super Eagles star Terem Moffi show senior man levels with assist for FC Porto, but Famalicão shock dem for last minute—check out wetin sup for Liga Portugal.
Terem Moffi don drop strong message with him first goal as FC Porto hammer Arouca
Terem Moffi don score him first Liga Portugal goal for FC Porto in important win. See how him performance fit help Porto for title race.
Zaidu Sanusi Shine Like Police Torchlight as Porto Use Gil Vicente Do Yeye for Backyard
Naija defender Zaidu Sanusi show levels with better assist as FC Porto knack Gil Vicente 2-0. See how e ginger the win and wetin dey next for their title chase.
Stay connected