Moses Usor and Samuel Adeniran Scatter Everywhere as Dem Carry LASK Enter Champions League Proper
Moses Usor and Samuel Adeniran scatter place as dem push LASK to complete mad comeback against Celtic for Champions League. Read full story see how Naija boys take do the magic!
Taiwo Awoniyi open goal account for Coventry City, drop assist as Chuba Akpom shine for EFL Cup
Super Eagles baller Taiwo Awoniyi score im first Coventry City goal come add assist, as Chuba Akpom shine for Ipswich. Read full EFL Cup gist here.
Naija ballers dey fire up Europe: Saleh score double, Peter join 9-0 showdown as Aguda and others show working
Naija Ballers Abroad dey burst net for Europe! Sadiq Saleh score double, Itodo Peter join 9-goal show, while Aguda, Joseph, and Meliga all show working. Read full gbedu!
Obunku Ugbo Flood Wahala Don Too Bad as Residents Dey Beg Government for Urgent Help
Obunku Ugbo dey battle fresh flood after heavy rain as residents beg Abia Government, political leaders and other stakeholders for urgent help.
Kayseri don enter NWFL carry three Naija babes: Blessed Isigbo, Cynthia Mega, and Oluwabunmi Oladeji!
Kayseri Kadın FK don raid NWFL carry three Naija stars go Turkey! See details about Blessed Isigbo, Cynthia Mega, and Oluwabunmi Oladeji, and why the Turkish club run go buy dem. Read full gist here.
“Na di location” — Terem Moffi don enter Hamburger SV, yarn why he follow Bundesliga side
Terem Moffi yarn why he pick Hamburger SV after he leave Nice. Check out wetin pull the Super Eagles striker enter the Bundesliga side.
Stay connected