Akor Adams, Ejuke don shout “we ready” for AFCON 2025 as dem score, assist, help Sevilla enjoy big win
Akor Adams burst net and share assists as Sevilla beat Real Oviedo 4–0, send loud message say AFCON 2025 no go be joke. See how Super Eagles striker pick form sharp-sharp at the right time.
Asisat Oshoala Drop Hat-Trick, Carry Al Hilal Do 5-Star Win for Saudi Women’s Challenge Cup
Asisat Oshoala scatter ground with hat-trick as Al Hilal hammer Eastern Flames 5–0 for Saudi Women’s Cup. See how she dominate carry dem enter semi-final—no dulling, read am now!
Victor Osimhen Don Score Again Before AFCON, Galatasaray Use Antalyaspor Do Saturday Rice
Victor Osimhen still dey bang goals for Galatasaray as AFCON 2025 dey near. See how Super Eagles hitman shine for Turkey. Enter make you read full gist.
Calvin Bassey Don Score, Chukwueze Dey Gather Momentum as Fulham Manage Win Burnley
Calvin Bassey bang goal for Fulham win over Burnley as Chukwueze form still dey rise before AFCON 2025. Read full match gist and impact here.
Leverkusen Oga Yan Say E Good as Nathan Tella AFCON Dream Jam Dangote Trailer
Bayer Leverkusen still hold Nathan Tella as e miss Super Eagles AFCON 2025 squad. Hjulmand dey yan how e bitter for player but e sweet for club.
Fulham Oga dey find how to replace Chukwueze, Iwobi & Bassey for AFCON wahala: “We no go shake”
Fulham don enter fresh pressure as Chukwueze, Iwobi and Bassey don waka go AFCON 2025. See as Silva take react and wetin fit happen next for club. Read di full gist.
Stay connected