Naija baller wey Super Eagles forget don beat Osimhen collect big Super Lig award
Naija baller wey Super Eagles just forget like dat, don go beat Victor Osimhen collect Turkish Super Lig Player of the Month award. You need to check out how em take do am — read more!
Joy Omewa no gree hear word: 10 games straight with goals — 16 don enter net for 17 matches
Joy Omewa still dey scatter nets back-to-back — 10 games, 16 goals! The Super Falcons striker dey run things for Denmark as she light up the Danish Women’s League like NEPA just bring light.
Anayo Iwuala Too Hot! Naija Baller Burst Net Twice as Al-Arabi Wire Al-Jahra for Kuwait League
Anayo Iwuala no gree chill — the Super Eagles star score two correct goals as Al-Arabi finish Al-Jahra 4–0 for Kuwaiti League. Check how the Naija boy lead the wahala win for home turf.
Abdulrahman Taiwo burst net with hat-trick, Gong serve assist, Azango Shine – Naija boys run things for Niké Liga
Abdulrahman Taiwo knack hat-trick as Hilary Gong drop correct assist and Azango show class. See as Naija trio take over the Niké Liga weekend like kings.
World Cup Playoff Wahala: 8 Super Eagles Ballers Wey Go Miss Di Big Fight with Gabon
Super Eagles don jam injury gbege before World Cup playoff with Gabon. See the players wey don drop, Coach Chelle wahala, and Nigeria possible lineup. Abeg click make you see gist full ground!
Edna Imade don win Liga F Player of the Month as Super Falcons matter still dey hang for wire
After one hot October for Real Sociedad, Edna Imade don carry Liga F Player of the Month. Na who go claim am first — Nigeria or Spain? Read more.
Stay connected