Tolu Arokodare don tear net 16 times for Genk – Super Eagles coach go dey see am for dream every night
Tolu Arokodare don tear net 16 times for Genk, break im personal record, and lead Belgian goal charts. Super Eagles coach go don dey see am for dream!
Rafiu Durosinmi no dey hear word! Em don tear net again as Viktoria Plzen scatter FC Zlín
Rafiu Durosinmi no dey hear word! E don tear net again as Viktoria Plzen scatter FC Zlín 4-1 for Czech MOL Cup. See how di Naija baller run things.
Nasarawa United coach don dey raise shoulder up after dem nack Remo Stars: ‘Dis team get big potential’
Nasarawa United coach Salisu Yusuf don dey raise shoulder up after e boys nack Remo Stars. E believe say dem get big potential to survive NPFL relegation.
NPFL Wahala: Relegation-bound Nasarawa United don go show Remo Stars shege—Even coach Dan shock
Nasarawa United don go show Remo Stars shege for NPFL as Anas Yusuf’s goal nack dem 1-0. Even coach Ogunmomode still dey wonder!
Bernard Ovoke don vex pack em kaya japa—Enyimba badge no dey sweet am to kiss again
Bernard Ovoke don comot from Enyimba after just one year! Wetin happen? Fans dey wonder as e terminate hin contract. Get di full gist!
Ademola Lookman: Atalanta presido don pour cold water for Gasperini ’emotional’ mouth after penalty wahala
Ademola Lookman miss penalty, Gasperini blast am, but Atalanta presido don clear air, even pour cold water for the coach mouth. See how Lookman take fire the coach back.
Stay connected