Rivers United show who be boss as dem wire Willbros FC take back Rivers State FA Cup crown
Rivers United show Willbros FC say senior man pass senior man as dem win Rivers State FA Cup. See how late goals take give dem the cup—read the full match gist here.
Frank Onyeka assist help Coventry enjoy dia title party as Sky Blues silence Wrexham
Super Eagles star Frank Onyeka shine for Coventry 3–1 win against Wrexham as the champions show dem who be boss for late minutes. See how he take control the game. Read more.
Rivers State FA Cup: Rivers Angels Show Dem Be Boss as Dem Waya Osklean FA Like Senior Prefect
Rivers Angels don show say dem be Baba for FA Cup as dem ruthless win Osklean FA. Come see how the champions take dominate the 2026 final—read the full tori here.
David Moses Score Late Winner for Slavia Prague as Oluwabunmi Babajide Finish Season with 9 Goals
Naija midfielder David Moses lead the comeback for Slavia Prague while Oluwabunmi Babajide nack him 9th goal for the season. Come read the full gist of how our boys dey represent for abroad. Read am now!
Super Falcons star Jennifer Echegini tear net as she fire PSG past Fleury wit style
Super Falcons star Jennifer Echegini show levels as she score important goal for PSG against Fleury-Mérogis. See how her meta play give dem win and ginger her form for this season.
Super Eagles baller Umar Sadiq score again as Valencia move far from relegation wahala
Umar Sadiq fire continue as he score for Valencia win against Girona. You think the Super Eagles star fit save dem from relegation? Read more for the full tori.
Bundesliga: Nathan Tella Give Correct Assist as Bayer Leverkusen Shine for Cologne Derby
Super Eagles star Nathan Tella assist carry Bayer Leverkusen pass Köln. See how his correct play take win the derby—click here read the full tori.
Esther Okoronkwo fire AFC Toronto go front, score winning goal, assist for beta comeback win
Esther Okoronkwo show power with goal and assist as AFC Toronto collect comeback win. You think say our Super Falcons star go fit pass the record wey she set last season? Check the full gist here..
Taiwo Awoniyi don see light for end of tunnel as 5-star Nottingham Forest nak Sunderland shege
Super Eagles striker Taiwo Awoniyi give assist as Nottingham Forest "hammer" Sunderland 5-0. Come see how him small time for pitch change the game—click to read more.
From NPFL Go Finland: Clinton Jephta and ‘Rudiger’ Chibuzor Don Move Enter New European Chapter
Naija stars Clinton Jephta and Junior Christian Chibuzor don land Finland! See how these NPFL ballers won take over Europe. Read the full tori here!
Stay connected