Ademola Lookman go fit break Finidi 29-year Copa del Rey record even as dem lose for Barcelona
Ademola Lookman dey chase Copa del Rey history after Barcelona defeat. E go fit break Finidi George record? Read make you see di drama unfold now!
Super Eagles baller Tolu Arokodare turn game-changer as Wolves shock Liverpool
Super Eagles forward Tolu Arokodare shine as Wolves shock Liverpool 2-1 for Molineux. See how him assist change the whole game.
Paul Onuachu no fit stop to score, carry Trabzonspor win Turkish Cup battle with killa goal
Super Eagles baller Paul Onuachu dey fire for Trabzonspor! See how im late goal win Turkish Cup thriller vs Basaksehir. Click read more now for full match story!
Super Falcons of Nigeria show champions’ power as dem humble Cameroon for Yaoundé
Super Falcons beat Cameroon 3–1 for thrilling comeback. Read Nigeria vs Cameroon friendly highlights and key moments. Check am now!
“E Dey Painful” — Enyimba Oga Deutsch Scatter Kun Khalifat Say Dem Dey Waste Time Too Much
Enyimba oga Emmanuel Deutsch blast Kun Khalifat for time-wasting — but irony still dey wait. See why football always dey come back full circle.
How football player Gani Catan take save seagull wit CPR but em no fit save im team for Turkey
Football player Gani Catan do CPR for seagull bird when Yurdum Spor play dia playoff final for Istanbul. See how em brave act take go viral, put am for spotlight.. Read more!
Paul Onuachu: Why Trabzonspor hitman dey score plenty headed goals, wan equal em personal record
Paul Onuachu headed goals dey fire Trabzonspor title push. Fit he equal him personal record? Check the numbers and tactical reason behind am.
Alex Oweilayefa don grab historic NPFL achievement as Bendel Insurance humble Ikorodu City wella
Alex Oweilayefa smash historic NPFL milestone as Bendel Insurance hammer Ikorodu City 4-0. Wetin this form mean? Click make you read more.
Moses Usor shine with goal, assist for LASK as Okoronkwo and Uchegbu ball wella for abroad
Moses Usor shine with goal and assist for LASK. Nigerian stars Okoronkwo and Uchegbu also perform well for abroad. See how dem dominate football action today!
Yira Sor, Noah Adedeji-Sternberg help Genk win big as Akande, Opajobi and Makanjuola shine for abroad
Yira Sor and Noah Adedeji-Sternberg fire Genk to victory. Nigerian stars Akande, Opajobi and Makanjuola shine across Europe — see how dem dominate matches.
Stay connected