Super Falcons Rasheedat Ajibade don waka comot from Atletico Madrid — Super Falcons captain dey eye NWSL move? Rasheedat Ajibade don leave Atletico Madrid after 5 years—she fit dey head go NWSL next. See wetin we hear about di move. Hitvibz, 12 months ago 0 2 min read
Stay connected