9ja ballers Abroad Otubanjo and Buhari no dey play—dem display class as Pyunik show Alashkert levels for Armenia Otubanjo and Buhari shine as Pyunik show Alashkert levels for Armenia! See how dem knack beta assists wey secure solid 2-0 away win. Hitvibz, 1 year ago 0 1 min read
Stay connected