Quadri Adediran lead Artis Brno to 5-star win, dey close in on golden boot as Clinton Jephta still dey unstoppable
Naija double-trouble Quadri Adediran and Clinton Jephta continue to show dem be proper goal machines for Europe as dem score important goals for Artis Brno and Inter Turku. Read the full gist now.
Quadri Adediran fire 15th league goal for Artis Brno win as Olakunle Olusegun assist no reach
Naija striker Quadri Adediran fire again for Artis Brno while Olakunle Olusegun give assist for Russia. See de latest update on top our Naija stars here!
Quadri Adediran nak 14th league goal as Aaron Olugbogi fire continue to burn with assists
Naija striker Quadri Adediran nack 14th goal for Czech League as Aaron Olugbogi show class with two assists. Read how dis two Naija boys take shine for Europe. Click for full gist.
Stay connected