Rivers Angels Give Tosan Blankson, Datoru Correct Birthday Gift, Beat Ekiti Queens for Abeokuta
Rivers Angels beat Ekiti Queens 2–1 as Tosan Blankson celebrate birthday with NWFL win. Check how other matchday eight games waka.
Ekiti Queens vs Rivers Angels: Coach Blankson Dey Ask for Birthday Win from Jewels of Rivers
Rivers Angels dey chase birthday win for dia coach against Ekiti Queens for NWFL matchday 8. Blankson dey confident, Uwah dey hot. No miss action for MKO Abiola Stadium!
NWFL Don Hammer Ekiti Queens ₦2.5m, Dem Go Play 3 Home Games for Abeokuta, Club Say Na Lie
NWFL don run gbege on Ekiti Queens after dem referee wahala. See how dem take fine dem, plus wetin go happen next for club. Read full gist here.
Stay connected