Josh Maja worry Norwich again as West Brom comot for FA Cup for Carrow Road
Josh Maja break him 6-match goal drought against Norwich City, but West Brom still lose late for FA Cup at Carrow Road. See how the match play out.
Josh Maja Don Break Em 18-Match No Goal Wahala, Carry West Brom Swim Pass Swansea
Super Eagles forward Josh Maja don finally score after 18 match dry spell as West Brom knack win. Check how other Naija stars Ezeh and Obilor dey shine abroad this weekend.
Oga Ibas Don Celebrate Rivers Angels As Dem Win Dia 10th FA Cup Trophy
Oga Ibas don celebrate Rivers Angels for Port Harcourt as dem win dia 10th FA Cup. Come see how Rivers State take hail their champions.
“2-0 Na Nuttin” – Rivers Angels Baller Sandra John Yan Wetin Coach Blankson Talk Before Dem Win FA Cup
Sandra John don open up wetin Coach Tosan Blankson tell Rivers Angels players for halftime before dem turn the game around for FA Cup. Come find out wetin really push dem to victory!
Na Cup Wey We Wait Tire – Rivers Angels Coach Hail Em Players as Dem Win Federation Cup
Na Rivers Angels carry trophy again oo and dem don win the Women's President Federation Cup for the ninth time, after dem kolobee Naija Ratels 1-0. Na Blessing Okpe penalty be the koko wey settle the matter.
Stay connected