Quadri Adediran lead Artis Brno to 5-star win, dey close in on golden boot as Clinton Jephta still dey unstoppable
Naija double-trouble Quadri Adediran and Clinton Jephta continue to show dem be proper goal machines for Europe as dem score important goals for Artis Brno and Inter Turku. Read the full gist now.
Clinton Jephta Show Emsef for Finland with Goal and Assist as Ehije Ukaki Collect Another Assist
Naija forward Clinton Jephta show him power with goal and assist for him first start for FC Inter Turku, as Ehije Ukaki carry another assist for Greece. Abeg, enter here read the full tori.
Stay connected