“We bin no wan go house — Flamingos oga Olowookere talk after 4-0 win vs Samoa
Flamingos coach Bankole Olowookere dey hail 4-0 win wey dem score for Samoa for FIFA U-17 Women’s World Cup. See how Nigeria U17 girls fight make dem still dey for the tournament!
“E dey painful na” — Flamingos coach Olowookere dey vex after narrow 1-0 L to France
Flamingos coach Olowookere dey lament late 1-0 L to France for U-17 World Cup. See how Nigeria fight gidigba and wetin dey next for them.
Stay connected