Edna Imade matter don hot pass Cameroon Pepper — Naija and Spain don dey drag her neck
Edna Imade dey face serious wahala choose — Naija or Spain? Coach Justine Madugu don open up on how Super Falcons dey hustle to make her wear green-white-green. Full gist dey here!
Why Joy Omewa and other new babes enter Super Falcons — Coach Madugu don yarn everything
Super Falcons coach Coach Justine Madugu don explain him transition plan and why young players like Joy Omewa enter WAFCON squad. Read the full gist to see wetin dey sup next.
Stay connected