Olakunle Olusegun carry FC Rostov for head with MOTM show as dem knack Krylya Sovetov for Russian Premier League
Olakunle Olusegun goal and assist carry FC Rostov go 3-0 win against Krylya Sovetov. Check di latest stats and how di Super Eagles star take scatter di match.
Stay connected