Naija midfielder Abdullahi Odey na em ginger Maxline Vitebsk win Dinamo Minsk 2-0 for Belarus League, unbeaten run still dey. See wetin him assist do!