David Okereke land Benevento dia first Serie B win, Gift Sunday fire third goal as Emeka Eze shine
David Okereke score for Benevento, while Gift Sunday and Emeka Eze also shine abroad. See how these three Naija stars take run things this weekend.
Samuel Chukwueze Don Cook Assist Again! Orban Fire 2 Goals as Dessers Chop Suspension for Greece
Samuel Chukwueze don deliver assist again for AC Milan, Gift Orban fire two goals for Amedspor comeback, while Cyriel Dessers see better red for Greece. See all the Naija football gist.
Naija Ballers Abroad: Cyriel Dessers, Saleh, Ayaosi, Arierhi, Iheanacho, Isah, and Yusuf Tear Everywhere
Naija ballers abroad dey shine as Cyriel Dessers, Sadiq Saleh, Ayaosi, Iheanacho, Daniel Job and others score, assist and deliver big performances for their clubs.
Collins Sor Lead Naija Ballers Abroad Wey Shine Wella, As Goals and Assist Scatter Europe
Collins Sor and other Naija ballers abroad burst net for their clubs with goals, winners and clean brace. See how Naija forwards take headline this weekend!
Naija ballers Abroad: Yusuf Faisal & Lucky Ezeh Tear Net Inside Europe and Asia
Our Naija ballers Abroad dem dey show way! Yusuf Faisal and Lucky Ezeh knack braces, dey light up pitch for Europe and Asia this weekend. See how Naija dey run show abroad!
Stay connected