Bamidele Yusuf lead di show as Naija Ballers Akanji, Iheanacho and Okeke UEFA Europa Games
Nigerian footballers Bamidele Yusuf, Seun Akanji, Stanley Iheanacho and Nelson Okeke shine as dem help dia European clubs book places for UEFA Europa and Conference League league phase.
Naija ballers dey fire up Europe: Saleh score double, Peter join 9-0 showdown as Aguda and others show working
Naija Ballers Abroad dey burst net for Europe! Sadiq Saleh score double, Itodo Peter join 9-goal show, while Aguda, Joseph, and Meliga all show working. Read full gbedu!
Naija Ballers on Fire: Quadri Adediran, Paul Ejeh & Ogunji Run Monday Night Show
Three Naija ballers—Quadri Adediran, Paul Ejeh, and Olabanjo Ogunji—scatter Europe Monday night with goals and assist. See as dem carry their clubs go higher!
Stay connected