Igoh Ogbu and Akinsola ginger dia teams win as Naija ballers for Europe fire goals and assists
Naija ballers for Europe dey fire as Igoh Ogbu and Babatunde Akinsola lead de way with goals and assists. See all de players wey win match for dia clubs. Click make you read more.
Super Eagles Future Pikin Rafiu Durosinmi Fire First Shot as Plzen Chop 2-1 Win
Na naija bobo Rafiu Durosinmi open net as Viktoria Plzen run Karviná 2-1 package. See as him goal take change the game—full tori dey here!
Stay connected