“Na Entertaining Game” — Abia Warriors Coach Amapakabo Talk After Dem Collect 3-1 Beating From Rangers
Coach Imama Amapakabo don blame defence after Abia Warriors lose 3-1 to Rangers. See wetin the coach talk about their mistakes, penalty, red-card matter plus goalkeeper.
Enyimba 2-0 Plateau United: How Overconfidence Cost Peace Boys Match Wey Dem Dey incharge
Enyimba 2-0 Plateau United show how overconfidence cost Peace Boys. See Ogunbote reaction plus how Plateau United plan to bounce back against Kano Pillars.
NPFL Matchday 5 Results: Enyimba Wahala Continue After Sporting Lagos Defeat as Rangers Win, Barau Go Top
Check all NPFL Matchday 5 results as Sporting Lagos beat Enyimba, Rangers win and Barau FC remain top. See all scores and match gist.
Lucky Emmanuel, Sodiq Ibrahim score for Shooting Stars as dem wire Inter Lagos for NPFL opener
Shooting Stars beat Inter Lagos 2-1 for NPFL opener. Lucky Emmanuel and Sodiq Ibrahim help Oluyole Warriors collect all three points. Read the full match report.
Rivers United Coach Finidi Reveal Two Big Reasons Why Em New Team Go Get Better Season
Rivers United coach Finidi George don reveal why im new-look squad dey improve ahead of the new NPFL season. Read everything wey e talk after dem beat Enyimba.
Stay connected