NPFL Matchday 2 na pure wahala — Bayelsa United still dey run perfect levels, Warri Wolves knack Rangers shocker, and Remo Stars rally like street boys wey no dey gree lose. Nigeria Premier League don dey catch fire early.