9ja ballers Abroad Gabriel Jesus and Orseer Achihi? Royal Antwerp no dey play! Dem don land two naija wonderkids Royal Antwerp no gree! Belgian giants don sign Naija wonderkids Gabriel Jesus and Orseer Achihi from P Sports Academy—see how dem land for Europe. Hitvibz, 1 year ago 0 2 min read
Stay connected