“Hard work pay off” — Clinton Jephta yan how em take win Veikkausliiga POTM after he scatter Finland with Inter Turku
Naija boy Clinton Jephta don carry Veikkausliiga Player of the Month! Run enter inside go see how the Niger Tornadoes loanee take show dem pepper for Finland!
Rivers Angels star Abasiofon Uwah no dey among NWFL February Player of di Month nominees
Abasiofon Uwah no enter NWFL February Player of di Month nominees even with top performance. Check full shortlist and vote.
Naija baller wey Super Eagles forget don beat Osimhen collect big Super Lig award
Naija baller wey Super Eagles just forget like dat, don go beat Victor Osimhen collect Turkish Super Lig Player of the Month award. You need to check out how em take do am — read more!
Stay connected