Promise Meliga and Mustapha Isah help Kristiansund grab beta win as Naija boys shine abroad
Promise Meliga and Mustapha Isah carry Kristiansund BK for head as dem and other Naija stars show pepper abroad. Abeg enter inside come see how our boys take perform—read am now!
Promise Meliga show Brann pepper as he score two goals for debut to become Kristiansund hero
Promise Meliga don fire two goals for his first match for Kristiansund! See how this Nigerian star take shock SK Brann for Eliteserien. Read the full gist here!
Stay connected