Quadri Adediran Give Match-Saving Assist as Artis Brno Grab Dia First Ever Czech Top-Flight Point
Quadri Adediran shine again as e provide crucial assist to help Artis Brno secure important draw. See how the Nigerian striker perform. Read more!
Quadri Adediran Score Historic Brace for Czech Top Flight Debut Even as Artis Brno Chop Beating
Quadri Adediran score historic brace for Artis Brno top-flight debut. See how the Nigerian star take make history upon say dem suffer defeat. Read more!
Quadri Adediran: Naija Golden Boot Winner Don Become Czech National League King After Historic Double Awards
Quadri Adediran win two Czech National League awards last season. Follow the journey of the Naija striker as him dey target more goals with Artis Brno this season.
Quadri Adediran Don Start New Season Well, But Viktoria Plzeň Scatter Artis Brno Party
Quadri Adediran score again for Artis Brno but Viktoria Plzeň fight back win 4-2. Read how the Nigerian striker shine ahead of the new season.
Quadri Adediran don win Czech league Golden Boot as Artis Brno dey chase promotion
How Nigerian striker Quadri Adediran don officially win the Czech National Football League Golden Boot with 17 goals for SK Artis Brno before the promotion play-offs start.
Quadri Adediran lead Artis Brno to 5-star win, dey close in on golden boot as Clinton Jephta still dey unstoppable
Naija double-trouble Quadri Adediran and Clinton Jephta continue to show dem be proper goal machines for Europe as dem score important goals for Artis Brno and Inter Turku. Read the full gist now.
Quadri Adediran fire 15th league goal for Artis Brno win as Olakunle Olusegun assist no reach
Naija striker Quadri Adediran fire again for Artis Brno while Olakunle Olusegun give assist for Russia. See de latest update on top our Naija stars here!
Quadri Adediran nak 14th league goal as Aaron Olugbogi fire continue to burn with assists
Naija striker Quadri Adediran nack 14th goal for Czech League as Aaron Olugbogi show class with two assists. Read how dis two Naija boys take shine for Europe. Click for full gist.
Naija Ballers on Fire: Quadri Adediran, Paul Ejeh & Ogunji Run Monday Night Show
Three Naija ballers—Quadri Adediran, Paul Ejeh, and Olabanjo Ogunji—scatter Europe Monday night with goals and assist. See as dem carry their clubs go higher!
Stay connected