Find out di three main tins William Troost-Ekong don yarn say Super Eagles sabi about facing Russia. Di Oga for Super Eagles don hint say di battle go tough. Wetin dem sabi?