Super Eagles Star Franklin Tebo Fire Crvena Zvezda Enter Serbian Cup Final
Super Eagles star Franklin Tebo score as Crvena Zvezda beat Jedinstvo Ub to enter Serbian Cup final. You think say dem go fit carry the trophy? Read the full tori here.
Simy Nwankwo nak brace take reach 25 goal contributions as Muhamed Tijani assist Spartacus win
Simy Nwankwo nak brace for Al Orobah as Muhamed Tijani assist lead Spartacus go victory. See how these two Naija boys take show power for league. Check am out!
Super Eagles star Tochukwu Nnadi show himself as he give assist for him full Marseille debut
Super Eagles star Tochukwu Nnadi shine for him full Marseille debut with assist! See how he take control Ligue 1 midfield.
“I dey do my work well” — Victor Osimhen nack chest after him derby goal keep Galatasaray for front
Super Eagles baller Victor Osimhen nack chest after him derby goal—see how di Nigerian striker take push Galatasaray near di league trophy. Read more now.
Victor Osimhen score em 20th goal as Galatasaray nack Fenerbahce for Intercontinental Derby
Super Eagles star Victor Osimhen show pepper as Galatasaray beat Fenerbahce for derby. See how him goal take carry dem near di league trophy—click to read how e take happen.
Super Eagles baller Umar Sadiq score again as Valencia move far from relegation wahala
Umar Sadiq fire continue as he score for Valencia win against Girona. You think the Super Eagles star fit save dem from relegation? Read more for the full tori.
Bundesliga: Nathan Tella Give Correct Assist as Bayer Leverkusen Shine for Cologne Derby
Super Eagles star Nathan Tella assist carry Bayer Leverkusen pass Köln. See how his correct play take win the derby—click here read the full tori.
Taiwo Awoniyi don see light for end of tunnel as 5-star Nottingham Forest nak Sunderland shege
Super Eagles striker Taiwo Awoniyi give assist as Nottingham Forest "hammer" Sunderland 5-0. Come see how him small time for pitch change the game—click to read more.
Peter Olayinka score but Apoel fall hand as Franklin Tebo ginger Crvena Zvezda fightback
Peter Olayinka score for Apoel Nicosia for Cyprus Cup drama as Franklin Tebo shine for Crvena Zvezda for Serbia. Read match highlights and all the ginger. Chook eye here for the full gist!
Ryan Alebiosu assist Blackburn end their bad run, as dem confirm say dem go go stay for Championship
Super Eagles star Ryan Alebiosu shine as Blackburn Rovers beat Sheffield United to confirm say dem no go relegation. See how the match waka—click here for full gist.
Stay connected