Lucky Emmanuel, Sodiq Ibrahim score for Shooting Stars as dem wire Inter Lagos for NPFL opener
Shooting Stars beat Inter Lagos 2-1 for NPFL opener. Lucky Emmanuel and Sodiq Ibrahim help Oluyole Warriors collect all three points. Read the full match report.
Bamidele Yusuf lead di show as Naija Ballers Akanji, Iheanacho and Okeke UEFA Europa Games
Nigerian footballers Bamidele Yusuf, Seun Akanji, Stanley Iheanacho and Nelson Okeke shine as dem help dia European clubs book places for UEFA Europa and Conference League league phase.
Super Falcons Baller Christy Ucheibe Don Join Al Hilal Women, Go Link Up With Oshoala
Christy Ucheibe don join Al Hilal Women till 2028 and she go link up with fellow Super Falcons star Asisat Oshoala. See wetin this big move fit mean for the Nigerian midfielder.
Tolu Arokodare Dey Hot! Dessers Na Last-minute Boss — Two Naija Ballers Don Light Up Conference League
Tolu Arokodare and Cyriel Dessers don carry Naija flag high for Europe! Arokodare bang two goals for Ajax, while Dessers come from bench score two late goals to send Panathinaikos enter Conference League.
NPFL Don Get New Big Sponsor as EUROMATCH Sign $7.5m Deal
EUROMATCH don become NPFL new title sponsor with $7.5m deal ahead of 2026/27 season. See wetin this new partnership mean for Nigerian football. Read more.
Christian Nwachukwu score serious goal carry Sabah enter historic Champions League phase
Christian Nwachukwu shoot Sabah Baku enter Champions League league phase after mad comeback. Read how the Naija boy take spark this big history.
Moses Usor and Samuel Adeniran Scatter Everywhere as Dem Carry LASK Enter Champions League Proper
Moses Usor and Samuel Adeniran scatter place as dem push LASK to complete mad comeback against Celtic for Champions League. Read full story see how Naija boys take do the magic!
Taiwo Awoniyi open goal account for Coventry City, drop assist as Chuba Akpom shine for EFL Cup
Super Eagles baller Taiwo Awoniyi score im first Coventry City goal come add assist, as Chuba Akpom shine for Ipswich. Read full EFL Cup gist here.
Naija ballers dey fire up Europe: Saleh score double, Peter join 9-0 showdown as Aguda and others show working
Naija Ballers Abroad dey burst net for Europe! Sadiq Saleh score double, Itodo Peter join 9-goal show, while Aguda, Joseph, and Meliga all show working. Read full gbedu!
Obunku Ugbo Flood Wahala Don Too Bad as Residents Dey Beg Government for Urgent Help
Obunku Ugbo dey battle fresh flood after heavy rain as residents beg Abia Government, political leaders and other stakeholders for urgent help.
Stay connected