6 Big Gist from Super Eagles 2-0 Hammering of Algeria as Osimhen Chop MOTM
Victor Osimhen chop MOTM as Super Eagles beat Algeria 2–0, enter AFCON 2025 semi-final and dey chase Yekini goal record. Check main gist and stats.
Super Eagles Show Algeria Pepper for Marrakech, Enter AFCON Semi-Final
Super Eagles beat Algeria 2-0 enter AFCON semi-final as Osimhen and Akor Adams shine. Read how Nigeria take dominate the match.
Tolu Arokodare Burst Everywhere, Score Goal + Assist as Wolves Tear Shrewsbury 6-1 for FA Cup
Tolu Arokodare show mad class as Wolves scatter Shrewsbury 6-1 for FA Cup. One goal, one assist, full boss performance—see how Super Eagles striker run the show.
Emmanuel Dennis: Super Eagles Forward Wey Everybody Don Forget Don Show Face for Danish Club
Emmanuel Dennis don dey train with Danish club as Super Eagles forward dey target career comeback. Denmark go light the spark? Read more.
Moses Simon shut down Super Eagles revenge talk as Mahrez dey eye one last AFCON trophy with Algeria
Moses Simon don cool revenge talk as Super Eagles face Algeria for AFCON 2025. Read wetin e talk before the quarter-final match.
Troost-Ekong Chop Better Red Card as Benzema Hat-trick Scatter 10-man Al-Kholood
Super Eagles former captain William Troost-Ekong chop better red card as Benzema knack hat-trick take punish Al-Kholood. Full Saudi Pro League match gist dey inside. Read now.
Stay connected