Odion Ighalo don finally grab em goal against Al-Qadsiah after 66 days wey em dey misfire upandan, but Al-Wehda still chop loss. See wetin spoil their show.