Taiwo Lawal Don Become Sailor, Join Oshoala, Ucheibe and Plumptre for Saudi Women League
Taiwo Lawal don join Al-Taraji Women’s Team for Saudi Arabia. Find out how the Nigerian forward’s new move fit shape her football journey. Read more.
Super Falcons Stars Shine as Plumptre, Ajibade, Echegini Show Workings With Goals and Assist
Super Falcons stars Ashleigh Plumptre, Asisat Oshoala, Rasheedat Ajibade, Jennifer Echegini and Christy Ucheibe shine for their clubs. See how the Nigerians performed. Read more!
Super Falcons Baller Christy Ucheibe Don Join Al Hilal Women, Go Link Up With Oshoala
Christy Ucheibe don join Al Hilal Women till 2028 and she go link up with fellow Super Falcons star Asisat Oshoala. See wetin this big move fit mean for the Nigerian midfielder.
Christy Ucheibe Don Leave Benfica After She Win 15 Major Trophies for Six Amazing Years
Super Falcons baller Christy Ucheibe don leave SL Benfica Feminino after she win 15 major trophies inside six years. Read her emotional goodbye, legacy and wetin dey next for her.
Christy Ucheibe Don Para: Warn Small Ballers Dem, Blast Greedy Agent Weh Dey Cook Trap Contract
Super Falcons midfield machine, Christy Ucheibe, don tell small ballers dem make dem shine eye. She talk say greedy agent dey set trap deal wey fit scatter career. See her hot advice wey go save your football dream.
Stay connected