Ola Aina, Bamidele Yusuf Create as Collins Sor Finish Wella to Push Clubs Enter Europa Last 16
Europa League drama burst as Ola Aina and Bamidele Yusuf assist while Collins Sor score as all of dem carry dia clubs enter last 16. Check who dominate the night now.
Collins Sor Lead Naija Ballers Abroad Wey Shine Wella, As Goals and Assist Scatter Europe
Collins Sor and other Naija ballers abroad burst net for their clubs with goals, winners and clean brace. See how Naija forwards take headline this weekend!
Troost-Ekong Chop Own Goal, Udoh Win Match, Sor Hit Milestone as Naija Players See Mixed Night for Abroad
Naija stars Troost-Ekong, Udoh and Collins Sor cause drama, score goals and hit milestones for abroad. Catch full breakdown now.
Collins Sor Shoe Shine as Genk Flog Lech Poznań Woto-Woto for Europa League
Naija baller Collins Sor shine scatter as KRC Genk flog Lech Poznań 5-1 for Europa League playoff. See as him magic touch take run tins and wetin dey next for Genk.
Stay connected