Chiwendu Ihezuo Scatter Net Again as Pachuca Run Chorrillo Street for Concacaf Cup
Super Falcons striker Chiwendu Ihezuo dey hot! She score again as Pachuca flog Chorrillo 6-0 for Concacaf Champions Cup. See how she scatter the match and wetin dey wait dem next.
Stay connected