NPFL Matchday 2 Results: Enyimba Shock Shooting Stars with Big Win, Rangers Go Top as Rivers United Draw Again
NPFL Matchday 2 results: Enyimba scatter Shooting Stars 4-2, while Rangers move top of table and Rivers United remain second after 1-1 draw with Katsina United.
NPFL Matchday 6 Results: Rangers Collect, Kano Pillars No Lose, Enyimba Get Small Breathing Space as Abia Warriors Tear Insurance Apart
Euromatch Nigeria Premier Football League (NPFL) Matchday 6 results: Check all di scores, di main highlights and di updstes for table from Naija top flight. Check the latest results now.
Kanu Nwankwo Beg Enyimba Fans for Support After Dem Chop 3 Straight L as Dem Wan Face Sporting Lagos
Enyimba don chop beatings three times back-to-back for league. Kanu Nwankwo dey beg fans make dem stand gbam with the team before Wednesday match with Sporting Lagos.
Rivers United Coach Finidi Reveal Two Big Reasons Why Em New Team Go Get Better Season
Rivers United coach Finidi George don reveal why im new-look squad dey improve ahead of the new NPFL season. Read everything wey e talk after dem beat Enyimba.
“We Go Better Pass So” — Enyimba Coach Lawrence Ukaegbu Gives Fans Hope After Rivers United Beat Dem
Enyimba coach Lawrence Ukaegbu don assure fans after Rivers United beat dem and explain wetin really happen for the match. Read everything wey e talk after the game.
Rivers United Beat Enyimba to Continue Dia Perfect Preseason Form Ahead of New Season
Rivers United beat Enyimba 1-0 to maintain their perfect preseason run. See how Finidi George boys dey build confidence before the new NPFL season. Read more.
Kasala for Finidi! Nasarawa United survive late Rivers United scare to win Federation Cup shootout
Omo, see heavy shocker and penalty drama for the President Federation Cup Round of 16! See how Nasarawa United take shock Rivers United. Click here make you read the full tori!
NPFL: “We go survive,” Enyimba oga Emmanuel Deutsch tell fans after dem lose to Kano Pillars
Enyimba go survive relegation after dis tough loss to Kano Pillars? Read wetin Coach Emmanuel Deutsch talk about dia NPFL fight!
“E Dey Painful” — Enyimba Oga Deutsch Scatter Kun Khalifat Say Dem Dey Waste Time Too Much
Enyimba oga Emmanuel Deutsch blast Kun Khalifat for time-wasting — but irony still dey wait. See why football always dey come back full circle.
Bayelsa United knack Rivers United again as Finidi promise no work, come shake NPFL title race
NPFL Matchday 28 drama! Bayelsa United beat Rivers United again, Enugu Rangers lead league race. Check results, goals & table standings. Read more make you stay updated now!
Stay connected