Naija ballers wey dey obodo oyibo burst headlines last weekend with goals and na Umeh Emmanuel lead dem for Europe, from Switzerland reach Libya. See di full gist of their mad performances.