Edna Imade don win Liga F Player of the Month as Super Falcons matter still dey hang for wire
After one hot October for Real Sociedad, Edna Imade don carry Liga F Player of the Month. Na who go claim am first — Nigeria or Spain? Read more.
Edna Imade Chop Barcelona Papa– Na Five Games Back-to-Back She Don Dey Burst Net
Edna Imade shock Barcelona with one cold-blooded penalty as Real Sociedad knack dem for Liga F. See how the Naija babe don turn goal machine with five straight games of scoring fire!
Gift Monday: Super Falcons star don collect em first NWSL assist as Spirit win tight game
Super Falcons no look Gift Monday face, but she shine for NWSL! See how her first NWSL assist help Washington Spirit win sweet victory.
Rasheedat Ajibade Score and Give Assist Wey Atletico Madrid Use Hammer Real Madrid for Derby
Rasheedat Ajibade shine sote Atlético de Madrid Femenino scatter rival team 3-2, dey near Women's Champions League spot. Nigerian forward score goal, give assist for dis kine exciting Liga F Madrid derby.
Stay connected