9ja ballers Abroad Gothia Cup 2025: Who Dey Breathe? Sporting Supreme Carry U18 Trophy Go House! Sporting Supreme boys from Naija don win Gothia Cup 2025 U18 with 47 goals! Dem tear final match 4–0, then celebrate like real champs. No dull am — see how e take happen! Hitvibz, 9 months ago 0 2 min read
Stay connected