Super Eagles Lose Em Wings Against South Africa as World Cup 2026 Ticket Don Cut
Na 1-1 e end as Super Eagles draw South Africa, Bassey score but Naija World Cup hope don crash. Check full highlights plus wetin dey next.
Super Eagles Midfielder Frank Onyeka Talk Say Dem Dey Inside “Wahala” Before Qualifiers
Frank Onyeka don yarn say Super Eagles dey inside wahala before World Cup qualifiers with Rwanda and South Africa. Naija fit bounce back?
WAFCON 2024: Rasheedat Ajibade don yan when Super Falcons dey show real power
Rasheedat Ajibade don talk say na when gbege land, Super Falcons dey turn up! After dem dump South Africa, dem dey eye 10th WAFCON title. You no go wan miss this final showdown!
Stay connected