NLO U19 Youth League: Cynosure Pin De Cardinals Make Dem Share Garri, Benedi Run YWAM Impact Street
Cynosure Feeders no gree fall hand, dem hold De Cardinals like derby. Meanwhile, Benedi United hustle small win from YWAM Impact for the Port Harcourt NLO U19 Youth League finale. Full gist dey inside.
NLO U19 Youth League: Cardinals Still Dey Run Show, Cynosure Give Dolphins Uppercut
NLO U19 Youth League don hot! Cardinals knack Benedi small, Cynosure wire Dolphins for thriller wey sweet like derby. Who go carry final crown? Na Sunday go decide!
NLO U19 Youth League Don Show Face for Port Harcourt Shark Stadium Centre
Check di full NLO U19 Youth League schedule wey go happen for Port Harcourt Shark Stadium. See match fixtures and date dem. No carry last for di grassroots football vibes.
Stay connected