Tenton Yenne score for him first Russian Cup game for FC Baltika, but last-minute wahala spoil the groove. See as e take happen and wetin dey next for the Naija baller.