UECL & UCL: Sunday Adetunji, Adamu Alhassan Don Score for Ballkani, Shkendija
Naija boys Sunday Adetunji and Adamu Alhassan no carry last for UEFA qualifiers. Dem deliver hot hot when e matter pass—click here make you see how dem run things!
Stephen Alfred Fire Big Goal Wey Carry Torpedo Go Next Round for Europe
Stephen Alfred don score again as Torpedo knack Rabotnicki comot for Europa Conference League. E go fit do am again when dem jam Maccabi Haifa?
Stay connected