Clinton Jephta collect Inter Turku permanent deal as Niger Tornadoes lose correct diamond
Nigerian winger Clinton Jephta secure permanent Inter Turku deal after explosive Veikkausliiga start. See how e rise become Finland breakout star.
“Hard work pay off” — Clinton Jephta yan how em take win Veikkausliiga POTM after he scatter Finland with Inter Turku
Naija boy Clinton Jephta don carry Veikkausliiga Player of the Month! Run enter inside go see how the Niger Tornadoes loanee take show dem pepper for Finland!
Clinton Jephta Still Dey on Fire, Drop 7th Goal Contribution as Inter Turku Woke TPS for Derby Match
Clinton Jephta shine again as him drop him 7th goal contribution for season to help Inter Turku beat TPS for derby. See how this Nigerian star dey ginger the club to carry trophy.
Stay connected