Super Falcons WAFCON 2026 Waka Don End For Heartbreak as Dem Miss World Cup Ticket
Super Falcons WAFCON 2026 journey end for serious heartbreak after South Africa kill Nigeria’s 2027 World Cup hope. Read the full story here.
WAFCON 2026 Group C: Super Falcons Bounce Back as Malawi Dey Near Quarter-final Spot
WAFCON 2026 Group C bring more drama as Nigeria beat Zambia while Malawi continue their perfect run. See how the group table don change. Read am now!
WAFCON 2026: Malawi Give Super Falcons Serious Wake-Up Call as Zambia Scatter Egypt 6-0
Super Falcons must win dia next WAFCON 2026 matches after Malawi shock dem and Zambia hammer Egypt 6-0. Find out wetin fit happen next—read the full story now.
WAFCON 2026 Group B: Tanzania Shock South Africa as Côte d’Ivoire Scatter Burkina Faso
WAFCON 2026 Group B explode as Tanzania stun South Africa and Côte d'Ivoire cruise to victory. Find out how the group don take shape. Read now!
WAFCON 2026 Group A: Morocco, Algeria Don Show Say Dem Ready as Dem Win First Matches
WAFCON 2026 Group A don catch fire as Morocco and Algeria begin with big wins. See how Group A take shape and wetin fit happen next. Read now!
Super Falcons dey target history for WAFCON and World Cup dream as CAF make tournament bigger
Super Falcons dey target record-breaking 11th WAFCON title for Morocco. Follow Nigeria journey, fixtures and World Cup battle for Africa biggest women football tournament.
Ashleigh Plumptre Don Open Up Why She No Go Dey Super Falcons WAFCON 2026 Squad
Ashleigh Plumptre no go play for 2026 WAFCON because of injury. Find out why di Super Falcons defender miss di tournament and read di emotional message wey she send give Nigerians.
‘My Dream Don Come True’ — Joy Omewa Dey Jolly as Her Two Goals Help Super Falcons Wack Senegal 3-0
Joy Omewa dey jolly say her dream don come true after her two goals help Super Falcons beat Senegal 3-0. See how Nigeria take collect the win.
“I go soon come back” — Chinwendu Ihezuo tell em Super Falcons teammates after wicked ankle injury
See how Super Falcons stars gather support for Chinwendu Ihezuo after worrying ankle injury. Read her recovery update and the emotional messages here!
Super Falcons Don Dey Eye Record 11th Title After Hard Group C Draw for WAFCON 2026
Super Falcons don enter tough Group C for WAFCON 2026 as dem chase historic 11th title for Morocco. Check full draw and match venues. Read more.
Stay connected