Rivers United Star Chinemerem Ugwueze Don Talk After E Score for Debut Against Wolves: “I No Fit Stop Here”
Chinemerem Ugwueze don score for him Rivers United debut against Warri Wolves. See wetin the new boy talk after him big impact for 2-0 NPFL win.
“Go Drink, Enjoy Unaself” — Rivers United Players Don Get ₦2m Bonus Promise After Dem Wire Warri Wolves
Rivers United boss promise players ₦2m bonus after dem chop Warri Wolves, tell dem say “make una go drink.” See wetin cause the yarn and read complete gist.
Shehu Dabai Don Score Again, Chinemerem Ugwueze Nack Debut Goal as Rivers United Wire Warri Wolves
Rivers United beat Warri Wolves 2-0 as Shehu Dabai score again and Chinemerem Ugwueze net him debut goal. See how Pride of Rivers bounce back.
Kun Khalifat Baller Nnorom Mmesoma Talk Bold Say “Our Levels Don Change” Before Dem Jam Warri Wolves
Kun Khalifat star Nnorom Mmesoma talk say dem ready for Warri Wolves. This new ginger go fit save dem from relegation? Read the full tori.
Who Fit Stop Dem? Wikki Tourists, Barau FC, Kun khalifat & Warri Wolves Don Land for NPFL
Wikki Tourists, Barau FC, Kun khalifat FC & Warri Wolves don promote enter NPFL. See how dem do am! Join di football gist now.
Stay connected