Rivers United Oga Finidi Yab NPFL Rivals: ‘Plenty Teams Dey Eye Our Position, But E No Easy to Get’
Finidi George hail Rivers United after dem wire Wikki Tourist for Bauchi. Dem fit carry di NPFL title for di last day? Come read as e take yabb dia rivals for here!
“Dem no go fit beat us” — Rivers United coach Finidi dey ginger before dem go jam Wikki Tourist
Rivers United dey pursue NPFL title as Finidi George target beta result against Wikki Tourist wey relegation dey worry. You think say dem fit stop dia bad away form? Read the full gist here.
Stay connected