Ademola Lookman score again as Diego Simeone Atlético lose Copa final for penalty
Super Eagles star Ademola Lookman show him self for Atlético Madrid Copa del Rey final drama against Real Sociedad. Check out how the match go and wetin happen for the end. Read more now!
Josh Maja fire early goal as West Brom win big to run commot for relegation water
Super Eagles star Josh Maja show heart as West Brom beat Preston for important match. See how him performance take help the team run commot for relegation—read more now.
Muhamed Tijani score, give assist but Újpest heavy attack finish Spartacus
Naija striker Muhamed Tijani score and give assist as Ujpest wire Nyiregyhaza Spartacus FC 7-2. See how di match take happen—read more now.
Emmanuel Fernandez talk say di honour “mean a lot” after he enta PFA Scotland Team of the Year
Rangers star Emmanuel Fernandez don talk as he enta PFA Scotland Team of the Year. See wetin di Naija baller talk about him Ibrox debut. Check di full XI here!
Former Rivers Angels star wey nack four goals inside 18 minutes, don join Belarus club to go rescue dem
Former NWFL star Blessing Okpe don join Dnepr Mogilev for Belarus after she nack four goals for the league—you think say she fit save her new club? Read the full gist here.
Mary Aderemi: Another Naija Babe Don Follow Blessing Nkor Go Belarus Women’s League
Mary Aderemi don move from Bayelsa Queens go join Dnepr Mogilev for Belarus Women’s Premier League. Check out how our Naija babe dey take over Europe.
Wisdom Gate International School Beg Govment As Case Reach Court Over Pikin Wey Kpai
The Management of Wisdom Gate International School beg Rivers Govment to lift suspension as matter reach court. Read the latest update here!
Peter Itodo scatter everywhere, fire hat-trick as Mba join bodi for Metalist 4-0 win
Naija forward Peter Itodo nak hat-trick, and Christian Mba join bodi as Metalist 1925 wire Veres Rivne 4-0. Oya, come see how our Naija stars take dominate for Ukraine—read more!
Victor Osimhen, Paul Onuachu and Ryan Alebiosu: Better news and small tension for Super Eagles stars
Beta news and small tension as Super Eagles stars Victor Osimhen, Paul Onuachu, and Ryan Alebiosu injury updates land. See when dem go fit back for pitch.
2025/2026 Third Term Academic Calendar: Rivers Govt Don Drop School Resumption Date
Rivers State school resumption date for third term don drop. See when schools go reopen and wetin parents must know. Click to read full update.
Stay connected