Ex-Super Eagles Baller Yan Say Rivers United “Park Bus” Against El-Kanemi Warriors
Ex-Super Eagles legend Finidi George don talk say Rivers United “park bus wella” for dia 0-0 NPFL game against El-Kanemi Warriors. Dem fit bounce back next match?
NPFL Matchday 3: Rangers don rise again, Remo knack Wolves, Bayelsa chop first loss
For NPFL Matchday 3, Enugu Rangers bag dia first win, Remo Stars climb go top, and Bayelsa United collect dia first beating for dis 2025/26 league season.
Super Eagles coach Eric Chelle dey jubilate for Rwanda win: “Na we dominate dat match”
Super Eagles coach Eric Chelle yan say di 1-0 slim win wey dem collect for Rwanda 2026 World Cup qualifier na pure domination. E still talk about Osimhen injury plus di tactics wey dem use.
Jennifer Echegini: Super Falcons Baller Shoe Shine but PSG Manage Draw for Lens
Super Falcons midfield queen Jennifer Echegini shine for PSG against Lens Women – she assist one plus show correct ball sense, but match still end 1-1. Read di full gist!
Tolu Arokodare Carry Super Eagles Fly Pass Rwanda for 2026 World Cup Qualifier
Na Woves new man Tolu Arokodare goal give Super Eagles slim win over Rwanda for Uyo. Naija fit still push strong for 2026 World Cup qualifiers?
Rofiat Imuran First WSL Match Shock Am as Arsenal Wash Lionesses with Hypo
Rofiat Imuran WSL debut for London City Lionesses no sweet as Arsenal knack dem 4-1. Super Falcons star go fit bounce back when dem jam Man United next week?
Stay connected